RUN MY THING BY STARKEED MUSIC MP3 DOWNLOAD WITH LYRICS



Starkeed from his very first EP tittled JUICY VIBES, dropped
RUN MY THING as the first single in the list. In the song, Starkeed explained and expressed his passion for success. And how he wants to focuss and grind for better days to change the society he comes from.


Listen and sing along with the lyrics.

Uhhö uhhö iyö..

StarKeed Entertainment

 iyekeke uh hö

They Call me DJ STARKEED ooo 

Kwo Kwo ri kwa
Kwo Kwo ri kwa
Kwo Kwo ri Kwa  
Kwo Kwo ri Kwo oooh

önöh önöh iyöh

Kwo Kwo ri kwa
Kwo Kwo ri kwa
Kwo Kwo ri kwo
Kwo Kwo ri ... oooh

Scrukaa

VERSE HOOK

Fire upon dem Wey Dey Wish me Bad.
Kilode No Dey Treat Me Like That.
Make you ever look me like that,
Cus am living Large,
Na Oluwa be my Plug.

I wan Cash out now, I wan Cash out now you Hating On Me.

I don't know üh üh.. see the way I dey grind, you wan put sand oo

CHORUS

I wan run my thing, I wan run my thing keeping it LARGE.

I wan run my thing, i wan run my thing Secure the BAG.

I wan run my thing, i wan run my thing keeping it HIGH.
 
I wan run my thing, I wan run my thing ..Bless up Mama, Papa, Brother, Sister .. Keeping it large no be lie, no go Pull Dem Down..Down Down.

Wanna Bless Dem Now..Now Now..
Dem wan gimme some Doubt..

I hold no grudges on you, you wan cover, you wan cover my MOON.

I wan Lick up my Stew, you don dey Change, you don dey Change My MOOD.

VERSE
Pull up in the Benz dey my Mind.
I wanna Cash Out bless Everywhere.
Wanna paint my town so red ..
Mehn I Thank The jah 
Dem ma Feeling it now.

Dem Dey Feel am..ah
No be Chais (Play)ah
Na by Grace ah
Give Dem Lamba ahh ahh
Dem wanna Know ah
How i dey do am ah
I no dey sleep ah
EveryDay and Night oo

The boy don go far..
The boy don go far..
Dem wanna Know..
But Dem no no Say
But Dem no no Say 
Na God be my Plug ooh


CHORUS

I wan run my thing, I wan run my thing keeping it LARGE.

I wan run my thing, i wan run my thing Secure the BAG.

I wan run my thing, i wan run my thing keeping it HIGH.

I wan run my thing, I wan run my thing ..Bless up Mama, Papa, Brother, Sister .. Keeping it large no be lie, no go Pull Dem Down..Down Down.
Wanna Bless Dem Now..Now Now..
Dem wan gimme some Doubt..

I hold no grudges on you, you wan cover, you wan cover my MOON.

I wan Lick up my Stew, you don dey Change, you don dey Change My MOOD.

Ūwo wo ūwo ooh .. uuuh uuuuh 

u don no oo uyö üh .. iyekeke

uhh uuhh ..öh nö nö.. nö nö nüh .dün nö öh iyö ..dem don nö nüh dem don nōō üh 

Scrukaa

VERSE HOOK
Dem Dey Feel am..ah
No be Chais (Play)ah
Na by Grace ah
Give Dem Lamba ahh ahh
Dem wanna Know ah
How i dey do am ah
I no dey sleep ah
EveryDay and Night oo

Ow wo ūwo ooh...

Dem ma Call me DJ STARKEED

Iyeke üh öö... Scrukaa.. Oshaaa.

Post a Comment

0 Comments